CHAPTER 6 I was shocked, wat did i do to my oga to recieve diz kind of slap? Oga: i told u not to spend more than five minutes but u spent over 30 mins , […]
Category: Church Rats
church rats (chapter five)
CHAPTER 5 The WAEC examination was fast approaching, every guy and babe don already start burying their head for book,expo suppose flow buh e b lyk say our bubble don burst bcos ministry of education don […]
church rats (chapter four)
CHAPTER 4 Saheed: y shud we leave? fyn girl mind ur business Me: Sophie leave, don’t wori abt me Sophie: No, i say leave him alone. Me: Sophie go, i wud settle dem *i’m afraid of wat […]
Church Rats (chapter three)
Chapter 3 All of dem come settle down de chop our dinner. My papa wan cry, i almost vex wen d 2nd thief begin chop my meat. Meat wey de take months b4 we chop 4 our house. All my sisters behave bcos dem de hear hw robbers de rape girls. Wen de finished, de […]
Church Rats (chapter two)
Chapter 2 In Ajegunle high, we hav a large field, 8 blocks of classrooms nd several oda buildings 4 staff room nd administrative office, we also hav a kiosk were we buy snacks,drink and oda ‘chop chop’. Sum big guys always stay dere xo dat de cud toast ani fine gal wey pass while sum […]
Church Rats (chapter one)
WRITTEN BY OGILI OCHE PRINCE (XB_Lym) ocheogili@gmail.com INTRODUCTION My name is Prince but my frnds call me xhurebhoi but i shorten it to XB, I live wit my parents in d slums of Ajegunle. Our house na small but mighty bcos it get kitchen, sitting room and bedroom for only one room(pple wey don suffer […]
Recent Comments